Big brother naija all stars housemate, Ceec has declared herself the winner of the reality show, days after Mercy Eke bragged about winning. Ceec also stated in a conversation with Doyin that if Omashola came earlier as a real housemate, he would have won the show.
Their conversation:
Doyin – abeg make you comot with me on sunday.
Sholzy – god go pun!sh you.
Ceec – god no go gree.
Doyin – i go kneel down nau.
Sholzy – you be !diot
Doyin – make you dey crack me up for the car.
Sholzy – you for kuku carry me for purse dey go.
.
Ceec – if you had come from week one, there’s a high chance that you’ll win the money and i don’t want it cuz na me be winner.
E good say you no come and e good say you come as fake housemate, because i know say you be fake housemate.
Doyin – *laughs*
.
Sholzy – i really wan see una face when we comot here and you see say i no be fake housemate.
Please do me a favour when una find out say i no be fake housemate, please do a video, i wan see am.
Ceec – big brother go soon turn the boy to real housemate because of this thing wey we dey talk.
Sholzy – i wan see una face, how st#pid una go look, especially this goat here.
Doyin – you are fake.